Don’t Sleep, Defend Your Votes Like Osun Did – Davido Advises Edo People

Winning is one thing. Being declared a winner is another thing! …. From 7pm make una go Dey mount collation center !! #EdoDecide2024
Nah that night dem Dey always strike … for osun we no sleep 3 days .. I knke how many back of head I slap that day ..’wake up ooo sleep never reach “.. Edo pple u have to be vigilant till the very end… I mean VERY END !!











